D tori wey we hear be say one Kenya Haus geh vex carry her piss wey she kip for komkom take cook konfam jollof rice for her oga wey dey treat am anyhow. D geh dey hapi say she don do her own o, she no know say camera wey oga put for haus dey look am sef. Chaiii!!! na so oga use cash am. Na only baba God know wetin go follow.


No comments:
Post a Comment