Konfam Pipu, Una good morning o! E good make we dey see beta beta things for early mormor like dis, na im make we carry dis gist land for una dormot dis morning.
D'Prince don show us him pikin and the boy fine well well. The thing wey we never know be weda him go dey sing like him Papa wen him don grow.
No comments:
Post a Comment