Wednesday 23 September 2015

Haba! Dem Wan Chop Camel Join For Sallah


Nawa o, we tink say na only ram dem dey chop for salah but as e be so, sum pipu don arrange camel wey dem go take do Salah. 


No comments:

Post a Comment