Wednesday 23 September 2015

SLOT Don Take D'banj Do Brand Ambassador

Embedded image permalink

Konfam! see as him raise hand like say him win election. D'banj cause traffik for Slot wey dey Computer Village today, dem tok say him even dey throway Koko garri for pipu for there.
God don add sugar for him garri b dat.

No comments:

Post a Comment