We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!
Saturday, 26 September 2015
IK Ogbonna Wife Don Come Outside Talk Say Her Waist Na Natural
Sonia Ogbonna don dey vex for those bad belle pipu for instagram wey dey talk say she dey always wear waist trainer and dat na why her waist small. She com post plenty pinshor of her waist so dat pipu go see say e dey natural...
aw i wan take bbliv ooo
ReplyDelete