Thursday, 17 September 2015

Boy Wey land For Police station Don Rish White Haus

The time wey him dey Prison                         
konfam Pipu, God fit bless person anyhow O! E get one Muslim pikin wey him name na  Ahmed Mohammed for yankee wey Obama Kari go whitehaus on top say dem arrest am bcos him kari klock wey him take him hand do go show him friend for skul.




Him tisha wey tink say d klock na bomb cum take style call police kia kia, police land for d skul cum pakage d boy with him clock go police station, na later later dem take sabi say d tin no b bomb. As we dey tok now, Obama and Mark Zuckerberg (d Person wey get Facebook) don send d boi invitation make he cum chop koret food for dem haus

Obama dey greet am
The boy Don Hamma













1 comment:

  1. Make d boy come Aba for 9ja here come produce enof clock abeg.

    ReplyDelete