Thursday 24 September 2015

Chief Olu Falae: IG Of Police Don Order Police Make Dem Find Chief




Konfam pipu, Inspector General of police, Solomon Arase, don come outside talk say make the commissioner of police for Ondo kari all him boys make dem brush the whole area until dey rescue Chief Olu Falae.
IG of police talk say na the order wey him get from oga presido Buhari, and our presido don assure the family of the man and all the 9ja pipu say dem must to bring the man cum back in peace. Thank God o...

No comments:

Post a Comment