Tuesday 22 September 2015

Dr Bukola Saraki: ''I GO ENTER COURT TODAY''



Konfam Pipu, Senate Presido don come out tok say him go appear for court today. Dis tori don waka for news well well as Saraki been dey dodge to appear for court.
But as e b so him don tok say him no dey look face and him go appear today to show pipu say him hand dey clean. Sum pipu dey wonder wetin make am dey dodge since but him tok say na bcos him get him own right and him no wan make anybody pour sand sand for him garri. make we cross leg with a cup of tea dey watch sha...


No comments:

Post a Comment