Konfam pipu, I don piri dis baba o and d man been wan celebrate him byday, Shai! D tori b say d man go him farm for Akure, wen d bad belle pipu dem enter d man plus pipu wey follow baba dey work for d farm.
Since dat time reach now, nobody sabi wetin don happen to baba. But as e b so, d bad belle pipu don komot tok say dem wan kolet =N=100 Million naira before dem go release the chief. Him wife sef no fit tok bcos d tin wey happen shock am well well....Shai
No comments:
Post a Comment