Tuesday 22 September 2015

Boko Haram No Dey Taya O! See Plenty Pipu Wey Die For Maiduguri Bomb Blast

Photo credit: Sahara Reporters

Konfam pipu, nawa o, e never too tey wey Abubakar Shekau release video say him still dey town, na him dis one cum follow.
Market pipu dem for Ajilari Night market area for Maiduguri don dey komot for d market  bcos of d bomb blast wey boko haram dem throway for dat side. No b even d mata sef, plenty pipu die for dat place o, d ones wey no die kari big big wound for body. Dis mata dey make person cry o, use ur eye see small pinshor for here...

Photo credit: Sahara Reporters

Photo credit: Sahara Reporters

Photo credit: Sahara Reporters


No comments:

Post a Comment