Tuesday 22 September 2015

DG NYSC Brig. Gen. Johnson Olawumi Don Komot Tok Say No Way To Anyhow Posting



Konfam Kopa, DG don komot  tok say him go gree allow make Institutions dey request for sum kind pipu to cum do service for dem place bcos no b wetin NYSC suppose do.
Him don tok say the online registration go determine were person go serve and him no go accept any other kind request. The man tok am yesterday for NYSC permanent orientation camp Abuja.




No comments:

Post a Comment