Tuesday 22 September 2015

Okonjo Iweala Don Get Konfam International Job O!


Konfam pipu our former minister of finance and cordinating minister for economy don land for konfam job o! D kompany wey employ am b Lazard Ltd.
E remain small sef person fit make mistake call am Lizard Ltd. but d mata b say she don get appointment for the kompany as senior advisor. She no mind all d allegations wey pipu dey put for her head as minister for d past administration, she komot face kolet d position wey her new kompany give am.


No comments:

Post a Comment