Konfam Kontry Pipu, Dis pipu no dey taya ooo! Na Na Na dem tok say Abubakar Shekau don throway anoda video wey him dey yan say "na lie, I still dey alive".
Him cum tok say all d tins wey military dem dey tok na lie say dem no fit stop d bad bad tins wey dem dey do. Na God pass dem, anytin wey dem dey plan, Holy Ghooooooooost...Fire!!!
No comments:
Post a Comment