Wednesday 12 October 2016

Women Make Una Stop To Dey Wear Tight O!

nigerian women wearing tight 

Women dis mara na for you o. Health practitioners don advise women make dem stop to dey wear tight effriday bcos e no good for the lower region.
Konfam9ja don observe say plenty 9ja women dey like to wear tight waka effriwhere and dem go wear am from morning reach night. Dem talk say d tight dey cause plenty heat for dat kpomo region and when d heat plenty e fit cause infection o! Abeg our konfam 9ja women make una stop to dey wear tight effriday so dat d place go dey kampe. 

No comments:

Post a Comment