Friday 7 October 2016

We Don Kom Back OOO!!!

Ehen our konfam pipu, we don kum back ooo! Make una no vex say we just komot without notice, we don kum back to dey knack una beta tori wey dey sweet for belle.....
Oya make una hurry tell ya friends and family say Konfam 9ja don kum back with full force oooo!!!

No comments:

Post a Comment