Thursday 13 October 2016

SEE GAY WEY WAN TURN PASTOR


Bisi Alimi and partner Anthony
My konfam pipu wetin we no go hear o for this recession, Gay don talk am for public say e wan get im own church, come be pastor on top.
Bisi Alimi wey be gay activist marry im fellow brother for obodoyinbo, don talk am say the one wey im do never do, na gay church remain. Hmmm, e come even get big mouth sing im version of the popular song wey dey sing for we church.
''Holy gay fire, fire fall on me, holy gay fire, fire fall on me, like the day of G-A-Y, fire fall on me. I wan ask una say, Gay fire dey?

No comments:

Post a Comment