Konfam pipu make una reason this matter. President of Philippines, Rodrigo Duterte, don put hand for paper to sign bill wey go ban anybody wey smoke for outside.
Dem talk say anybody wey break the law go sleep inside prison for 4 months. Shey una go like make dem do this kind law for we kontry?
No comments:
Post a Comment