Wednesday 12 October 2016

"NA Homo Dey Cause Wahala For This Kontry"- Oyinbo Man Talk am

Image result for hurricane matthew 

One oyinbo man, Andrew Bieszad, don vex come outside yarn say dis natural disaster wey dem dey call Hurricane Matthew dey happen bkos of all the Homo pipu wey deyfor inside the kontry.
The man vex well well, E come talk say na the same thing make Baba God scatter Sodom and Gomorrah for inside bible. Plenty pipu wey be homo dey quarrel with the man for the kind talk wey him talk.....abi wetin you think?

No comments:

Post a Comment