Friday 14 October 2016

My Wife Dey always comot for night, Husband cry!!!

Image result for Black american female night crawler
One couple  don carry themselve go court  on top who pickin go dey with
One 54 year old Julius Ajala don carry im wife go court because she no dey take responsibility and e dey abandon their pickin. E don tell court say e wan end their marriage wey don clock 12 years,  say the woman stubborn and no dey hear word. e say the woman dey comot house every 4pm reach 11pm. Court don give the man their two pikin to keep o and say the woman go dey inform am if she wan go see them. Na wa o, my konfam pipu you agree with the way court judge the matter?

No comments:

Post a Comment