Jato talk say im go meet im friend for advice as his only machie gun no dey work well. Adamu wey be im friend come give am one local medicine say e go work, but yawa com burst when the medicine make am important, na so Jayi vex go beg Adamu make e return im manhood cos 3 wifves don leave am go for the mata. Adamu come talk say e no no wetin im fit do again, na wetin make Jayi kill im friend, cut Adamu body anyhow, na pipu wey see am quickly police wey arrest am.
We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!
Monday, 10 October 2016
MAN KILL IM BESTFRIEND, SAY E STEAL HIM MANHOOD
Jato talk say im go meet im friend for advice as his only machie gun no dey work well. Adamu wey be im friend come give am one local medicine say e go work, but yawa com burst when the medicine make am important, na so Jayi vex go beg Adamu make e return im manhood cos 3 wifves don leave am go for the mata. Adamu come talk say e no no wetin im fit do again, na wetin make Jayi kill im friend, cut Adamu body anyhow, na pipu wey see am quickly police wey arrest am.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment