Wednesday 19 October 2016

Look As Dem Flog This girl for Indonesia

sharia laws 

The Indonesia pipu dey serious o. Them no dey take cane dey play o. Look as dem flog one young girl bkos dem catch am with im boyfriend for one korna.
Them talk say she and the boy wan do chuk chuk and na crime for girl and boy to do chuk chuk wen dem never marry. No be only she dem flog dat day o, e still get plenty pipu wey follow break their Islamic law. Make una wish them quick recovery abeg. Look the video for down...

sharia laws 

Those punished were found guilty of 'inappropriate acts'

No comments:

Post a Comment