Wednesday 19 October 2016

Konfam Joke Of The Day!

Image result for someone laughing hard nigeria 

HUSBAND: Sweetheart!
WIFE: Yes honey!

HUSBAND: Come Here!
WIFE: Why, wetin dey happen?
HUSBAND: Come first.
WIFE: Ok, I don come.
HUSBAND: Komot your cloth.
WIFE: Say Wetin Happen?
HUSBAND: Abeg Just Do am!
WIFE: Ok, I don komot am.
HUSBAND: Komot ya pant.
WIFE: Ahn ahn, E be like say u don dey mad o? Look, I no dey ready to born anoda pikin o!
HUSBAND: No quarrel, just do am!
WIFE: Ok I don do am.
HUSBAND: Oya climb bed!
WIFE:I don climb!
HUSBAND: Open leg.
WIFE: Come! I don tell u say I no wan born anoda pikin, u no dey here?
HUSBAND: No worry just do am.
WIFE: Ok o, I don do am.
HUSBAND: Oya help me count dis money!
WIFE: Ahn ahn, sweetheart, na the tin wey make u talk say make I komot cloth?
HUSBAND: Yes, because I no trust you when e reach money matter!


Image result for someone laughing hard nigeria

1 comment: