Friday 14 October 2016

I wan Open Shush- Bisi Alimi

Gay man, Bisi Alimi tackles Bishop David Oyedepo again 

Popular advocate for the Homo (LGBT) community Bisi Alimi don come outside talk say time don reach wey him go open him own shush so dat him go be like Pastor Oyedepo and the other people dem.
Him don start to dey change popular song wey we dey sing for shush like this: "Holy Ghost Fire, Fire fall on me" the man don change the thing to "Holy gay fire, fire fall on me, like the day of gay, fire fall on me" nawa o, shey una go like go the shush?

No comments:

Post a Comment