Andrew Fleming wey be British diplomat for 9ja come outside yesterday to blast konfam pidgin bkos of the matter wey happen for him house.
The tori be say one Spectranet engineer come him house come tif him wife fone. The thing vex d man sotay him forget say him be British o! he blast beta pidgin english for the mara....make una learn pidgin o, oyinbo don dey sabi am.
No comments:
Post a Comment