We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!
Wednesday 10 February 2016
TREE WEY NO GREE CUT, NA WITCH OR NA THE TREE?
Konfam pipu, this tree don do odeshi three times before e fall down finally. Pipu for this community talk say na witch, this one dey strange, Wetin eye no go see for this world, make we look tree well well before we sit under am ooo.
No comments:
Post a Comment