
Biafra people dey do them protest jeje for them to release them oga wey dey prison when gbege land.
Before you know am security and protestor carry am go different level, e bad so tey 10 people don go continue the protest for where dem ancestor dey and 20 people still dey receive treatment for the injury wey them get. see pishur
No comments:
Post a Comment