Friday 9 October 2015

Person Take Hand Cut Him Manhood Komot


Konfam pipu, nawa o, una don hear the one wey happen for Oke Aro area for inside Ogun state. One 34 years old man, Lekan Daramola kari some thing wey sharp take cut him jolo jolo.
Him talk say na evil spirit make am do the thing. But the main tori be say the man na rapist for the area and dey catch am the time wey him wan rape him Landlord 12 years old pikin. Nothing wey person no go see for this life o. As e be so, dem don kari am go hospital to treat him jolo jolo, but police dey kona dey wait am to investigate the matter.

No comments:

Post a Comment