Monday 21 September 2015

Weather For Two!


Konfam Pipu, we dey hear say rain dey fall for some areas for Lagos and other states.
But we wan ask una, How una dey take handle kold anytime wey rain fall? Oya Tok ya mind o!

2 comments: