Monday 21 September 2015

Water Don Pass Garri O!



Konfam pipu, see pinshor of water wey don cover road finish for Kaduna. E b like say na d days of Noah be dis o.
See d pinshor for here...
Motor Sef dey swim

Person Dey ping inside water, Nawa o

1 comment: