Wednesday 23 September 2015

ANODA AWOOF OOO LAGOSIANS!!! FREE BRT


Lagos state government don land anoda awoof for una door as salah gift
Lagos state government don promise lagosian free transport go anywhere oo on 23rd September, this one na big salah bonus. Dem talk say free bus go take una go anywhere for inside lagos. Abeg the awoof  no reach say make una pack una load say una dey go village ooo and na from 6:00a.m – 10:00p.m

No comments:

Post a Comment