We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!
Thursday, 17 September 2015
Oya Make We Relate
Konfam Pipu oya make we relate small, make una yan the last time wey u cry plus d tin wey make you cry. Oya make una start 2dey tok shap shap. No say confirm, say konfam!
Dis one na really konfam9ja Cry. Omo I no fit. Remember when last I cry oh. Na #Godwin
ReplyDeleteUna know say me I be konfam lover gal.na wen me and my bobo quarrel na him I cry last.
ReplyDeleteahha... dis one na confam tearss ooo
ReplyDelete