Friday, 18 September 2015

O Boy See As ISIS Take Throway Person From On Top Roof



Konfam pipu, Dis pipu no send man o, see as pipu stand dey watch like say na Film. ISIS dem take hand throway dis man from ontop 3 storey building bcos of say d man be homo (man wey dey sleep wit man)
see other pinshor for here...


No comments:

Post a Comment