Wednesday 30 September 2015

AWOOF OOO KONFAM PIPU


Konfam pipu awoof credit don land oooo...
The game wey we go do dey simple, who fit guess the new minister of petroleum? make una no forget to send una email address if u don answer our question finish, with our normal slang 'CREDIT ME GLO'' OR ''CREDIT ME MTN''. Enjoy!!!

2 comments:

  1. Na our Able President Muhammed Buhari!!! Our new Petroleum minister. Abeg recharge me Glo. Kennethotabor@yahoo.com

    ReplyDelete
  2. Konfam 9ja wetin dey xup?

    ReplyDelete