Saturday 26 September 2015

Jose Mourinho Vs Arsene Wenger: Who go Win?

Arsene Vs Mourinho  Photo Credit: Dailymail

Konfam futball fans wetin dey happen between this two club managers na, abi na method dem dey use to grab attention? Anyway the matter be say, Jose Mourinho dey para well well bcos e b like say dem dey give special treatment to Arsenal coach.
Him talk say anytin wey him do dem go punish am, even wen him wan talk before match dem go still punish am and him neva recover from the ban wey dey put for him player head Diego Costa. Make we still dey look wetin go happen as the premier league still dey hot

No comments:

Post a Comment