Oya E don show again...plenty pipu don dey ask us make we send them free kredit but we no gree bcos we wan make everybody chop for inside this awoof, we belong to everybody, we belong to nobody, lol. Oya answer small question for here and collect your free kredit shap shap...
QUESTION: Talk the meaning of this proverb for pidgin english; " A friend in need is a friend indeed"
You sabi the rules...write ya answers for comment, if na Glo u want say "Recharge me Glo" and for Mtn say " Recharge me MTN'' no forget to put ur email for the answer o. Na the person wey him answer koret go collect the kredit. Anybody is a winner...Oya Start!
Eh mean say a friend wia dy wt u wen kasala dy 4 ur side, na him b ur correct friend. Recharge me mtn. Damiannkurumen@gmail.com
ReplyDeleteE mean say padi wey help u ween kasala dey ground, na konfam padi of life him be. Recharge me Glo kennethotabor@yahoo.com
ReplyDeleteE mean say that pesin wey you they call ur padi wey go hellep u gallant for this shake shake life na that pesin be your pesin... Abeg recharge me etisalat Precious_ikekwem@yahoo.com i be new comer here o
ReplyDeleteE mean say pady wey do you well wey e hold you for neck na him be sure pady. Recharge me mtn greatest.blessed@yahoo.com
ReplyDeleteUna too konfam jare. Card #Reveived. I doff!!!
ReplyDeletei late for the credit ooo... una still konfam
ReplyDeleteKonfam, I neva see my awofffff ooooo!!!!! Abeg I need m
ReplyDelete