Monday 21 September 2015

Buhari Go Soon Announce Him Ministers, DSS Don Screen Finish



Konfam pipu, efribody dey wait make oga Presido announce him ministers. As e b so, dem tok say DSS don do screening finish.
Dem Say some people wey dem screen no pass exam. But oga presido don assure us say him go announce him ministers by September 30. Make we cross leg dey wait sha....

1 comment: