Sunday 20 September 2015

AWOOF KREDIT TIME...JOLLY TIME- On Ya Mark...Set...Load






Oya oooooo!!! its here again, dis time we go change d method bcos some people go load d kredit but dem no go comment say na dem get am. And pipu go tink say na fake.
So we D 1st person wey go comment with the word "RECHARGE ME MTN" go kolet MTN Recharge and for GLO u go say " RECHARGE ME GLO". If you comment abeg ad ur email join so dat we go send am for u. Na so e go be so dat people no go tok say dis people na wayo. For other pipu wey no dey use dis two lines we go soon dey put Airtel and Etisalat Make una no worry....Enjoy!

MTN: 60311261....

GLO: 2540200.....

5 comments: