Wednesday 9 November 2016

USA Election 2016- Donald Trump Don Win OOO!!!

Donald Trump don win the 2016 USA Presidency election o! upon the plenty bad talk wey dem talk for Donald Trump na him still win o. This life dey one kind o! Him don come out dey thank pipo wey vote am, him even talk say Hillary Clinton don call am to congratulate am sef. Well we thank God sha

No comments:

Post a Comment