Monday 17 October 2016

#TheOtherRoom - Look Pinshor wey enter Internet For The Thing Wey Buhari Talk

Image result for buhari the other room meme 

9ja no dey dull o, plenty pipu don kari the talk wey President Buhari yan the other day enter internet, him talk say " My wife no dey inside any political party and the place wey my wife tanda put na for inside kitchen, palor and other room dem".
This yan don trend for internet sotay pipu come dey take am dey do video and pinshor wey dey make person laff. Make una take style look some kind pinshor wey enter internet for the yarn wey Sai-Baba talk that day.

 


 

 

 

No comments:

Post a Comment