Tuesday 11 October 2016

See Wahala O! Big Cassava Wan Cause Kasala

Mnombo Madyibi was battered by his wife. Photo by Unathi Mshumpela
Photo by Unathi Mshumpela
Photo by Unathi Mshumpela
Read more: https://www.naij.com/1002698-woman-beats-husband-big.html

As we just open eye dis mormor, na so we see dis tori wey happen for South Africa.
Them talk say this man wey him name be Mnombo Madyibi marry one woman wey nearly kill am as dem dey sing praise and worship inside bedroom. As e reach offering time, the Woman see something wey big pass am o! The cassava wey the man wan take do the offering big well well, so tay the woman vex kari bottle nearly terminate the man destiny o! She talk say she no go fit chop dat kind cassava, say she no want am at all. As e be so, the mara dey for police hand. Konfam pipu how una take see this mara?

Mnombo Madyibi
Read more: https://www.naij.com/1002698-woman-beats-husband-big.html
Mnombo Madyibi
Read more: https://www.naij.com/1002698-woman-beats-husband-big.html
Mnombo Madyibi
Read more: https://www.naij.com/1002698-woman-beats-husband-big.html

No comments:

Post a Comment