Wednesday 12 October 2016

Muslim Geh Wey See Cross For Nassarawa

teenage Muslim girl 

Remember that small girl Hajara Husseini wey be the first person wey see the cross wey show near one mosque for Nassarawa state. 
The family of the girl don run hide am bkos dey no want make anybody disturn the gal at all. The girl yarn say she go soon dey perform miracles bkos she believe say God don choose am. This thing happen about one week ago, when the sign of the cross show near on mosque, plenty pipu don turn dat place to deliverance centre bcos dey believe say the power of God dey for there. But as e be so, many pipu don start to quarrel over the mara, some talk say na true others talk say na lie. Abi wetin you think?


crucifix

1 comment: