Nawa o! Wonders shall neva end. E get one man wey kari him phone enter church tell pastor say him love d fone well well so tay him wan marry am.
The man name na Aaron Chervenak and dis tin happen inside Las Vegas. The man talk say d kind love wey him get for him fone don pass d one wey we dey watch for India fim. Dem do the wedding for inside church. Take style look the pinshor for here....
No comments:
Post a Comment