Friday 7 October 2016

AKURE PIPU DON VEX ON TOP POLICEMAN WEY ONE TRUCK DRIVER KILL FOR ROAD



Image result for angry resident prottest over the death of beloved policeman killed by druck driver in akure
Some pipu for Akure dey protest say dem no happy as one truck driver scatter the body of one hardworking policeman for ground.
The policeman wey him name be Taiwo Agboola wey everybody dey call Sambo dey help clear traffic till motor jam am. we hear say the driver run after e kill the policeman and we never see am since then. Sambo body don dey abadoned and no one want take responsibility. Make God no let us die like chicken o.

No comments:

Post a Comment