Thursday 1 October 2015

#NigeriaAt55 President Buhari And Ministerial List


Konfam pipu, we presido don come outside dis morning to address 9ja pipu for the independence day celebration. Him talk say him sabi say everybody dey wait for him ministerial list and some pipu don dey worry say him no dey do tins fast fast.
But him talk say change no dey run o, e dey cum small small and make we get patience small bcos him don send small list of pipu wey him go appoint but e remain small make he send d ones wey remain. Him talk say make we enjoy the independence day celebration and make we no allow any tin to worry us bcos everything go better. na the thing wey our Konfam Presido talk dis morning...

Nigeria's president, Muhammadu Buhari, may have lost confidence in Senate President, Bukola Saraki

No comments:

Post a Comment