Thursday 8 October 2015

Nigeria GoalKeeper Vincent Enyeama Don Komot For 9ja Football



We sabi the quarrel wey Vincent Enyeama get with National Coach Sunday Oliseh for Belgium camp. Sunday Oliseh talk say Vincent dey question am why him go choose Ahmed Musa as captain, but Enyeama talk say no be true o, say the Nigerian Coach been curse him mama wey don die.
As e be so, Enyeama don take him mouth talk say him no do again and him no go play for the National team but him still be Nigerian and him no go fit forget Nigeria bcos Nigeria help am. See the pinshor wey him post for instagram....

enyeama1

No comments:

Post a Comment