Thursday 1 October 2015

How You dey Take Celebrate Independence For Your Side

Lagosian posing with Nigeria flag at Allen area of Lagos State. Photo: Michael Obasa

No matter how e takebe, 9ja pipu sabi celebrate well well. As e b so make u run go buy your own flag, wristband, whistle, trumpet or anything wey u go like take do the celebration bcos God don bless our kontry and no bad person go fit scatter dis kontry for us.
Make una enjoy abeg....


Display of Nigeria flag and hand band. Photo: Michael Obasa

 Nigerian woman buying flags to celebrate Nigeria 55 Independent anniversary. Photo: Michael Obasa


No comments:

Post a Comment