We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!
Friday, 25 September 2015
Tiwa Savage Don Fly Come 9ja With Her Pikin
Konfam pipu, we just hear say Tiwa Savage don land for 9ja with her new born pikin and na boy she born. Na for UK she bron the pikin. E b like say she want make her pikin be UK citizen, well we thank God say she deliver safely.
No comments:
Post a Comment