We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!
Wednesday, 23 September 2015
THINGS WEY GO MAKE PERSON LOSE WEIGHT SHARP SHARP
My konfam pipu una no need to do dry fasting to lose weight, make una try this simple trick.
# MAKE UNA NO DEY SKIP EARLY MOMO FOOD
# DRINK WATER WELL WELL BEFORE ANY CHOPCHOP
#MAKE UNA DEY CHOP VEGETABLE AND FRUIT WELL WELL
#NO DEY CHOP ANYHOW FOOD OR TAKE AWAY LIKE BURGER, PIZZA AND TOO MUCH BREAD
#NO SPEND TOO MUCH TIME DEY SIT DOWN, DEY WAKABOUT
#MAKE UNA REDUCE UNA CHOP CHOP, NO USE BUCKET MAKE TEA DRINK, MAKE ONE PERSON NO CHOP 4 DERICA OF RICE. MAKE UNA SOFRI CHOP
#MAKE UNA DO EXERCISE AT LEAST ONCE IN A DAY
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment