Saturday 19 September 2015

Sharia For Indonesia. Choi!

sharia law canning

Konfam Pipu, See as dem dey tear pipu koboko for Banda Aceh, wey dey inside Indonesia bcos dem do shinor wit person wey no be dem wife or husband.
Abeg make una tok weda e good make we do dis kain tin for naija? weda e go help kontro bad bad tin wey pipu dey do. Look oda pinshor....

sharia canning aceh
You Don Die 2day

sharia canning1
See woman wey dem catch

sharia law
E b Like Film Show, See as pipu dey Look

No comments:

Post a Comment