Shaaiii.... U go piry the man wen u hear him story. The man don take him mouth talk the tin wey him take him eye see for the Fulani pipu hand. Him talk say him no see food chop o, even sef the cloth wey him wear cum tear tear up and down.
Him talk say na God save am bcos everytime dem go dey waka from one bush go anoda. Plus dem dey threaten am say if him pipu no pay dem go kill am. Shaiii!!!
Eehya
ReplyDelete